Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Wande Coal Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Wande Coal
Song Title: Shey Na Like This Lyrics


Ah se na like dis we go de
dey
na like dis we go de dey
se na like dis we go de dey
Ah se na like dis e go de dey
(3x)
i no fit wait oh make things
for change oh
now make we join hands
make am beta beta eh
(2x)
Once upon a time, dem tell
us say 1 dollar is equals to
1 naira,


 

 

Once upon a time u go
travel 4rm Lagos 2 London
dem no need visa,

Once upon a time u go
graduate 4rm school and
goverment go dash u car,

Once upon a time u take
train 4rm oshodi down 2
ojuelegba once upon a time

now everything don dabaru
corruption is unnstopable d
hardship is unbearable is
unbearable eh wetin we go
do eh now i can not take
dis ting no more
se na like dis we go de dey

Ah na like dis e go de dey
se na like dis we go de dey

Ah na like dis e go de dey

u see d situation, e don

reach make i cry cry cry cry
cry

e don reach make i scream

yeh yeh yeh yeh

e don reach make i sing oh

no no no egba mi oh oh oh
oh


 

 

becos now everything don
dabaru corruption is
unstopable the hardship is
unbearable is unbearable
eh

wetin we go do eh now i

can not take dis ting no
more

se na like dis we go de dey

Ah na like dis e go de dey
se na like dis we go de dey

Ah na like dis e go de dey

Wande Coal - Shey Na Liike This Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )