Yes
ookay (okay now)
O ti d etsu
(you don turn to witch abi?)
O ti d etsu n'onuwe
(you be witch today abi?)
ya man
you coulda give what belong to
ceasar to ceasar
ya! make him pack up and run
b'cos if dem no pack up and run
holy ghost fire burrrnn
Verse 1
Enemy wey dey pursue me
(them go fall)
Enemy wey dey pursue me
(them go fall)
If na from na family
if na from my paddy
Enemy wey dey pursue me
(them go fall)
Enemy wey dey pursue me
(them go fall)
If na from na family
if na from my paddy
Oya
Enemy plan enemy fail
then no get mouth
eni won k'ope
Enemy plan enemy fail
then no get mouth
eni won k'ope
whether you dey humble
or you dey do do good
you cannot satisfy the world people
Verse 2
Papa God make you change am for them o
(change am)
I say make you change am for them o
enemy wey dey want make I fall o
them no know tomorrow
oya oya change am for them o
(change am)
I say make you change am for them o
enemy wey dey want make I fall o
them no know tomorro
Verse 3
See all the bad people wey them
want make we suffer
dem never know baba dey our side
bad people wey them want make we suffer
remeber say baba dey our side
kosi ope tele da
kosi iwo tele ru
remember say baba dey our side
(Repeat Verse 2)
Many many many many many many
we dey swear for me
but baba l'oke e 'e no dey sleep
Many many many many many many
we dey swear for me
but baba l'oke e 'e no dey sleep
(Repeat From Verse)
Enemy wey dey pursue me
dem go fall
Enemy wey dey pursue me
dem go fall
The Junglist - Them Go Fall Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )