Intro
oooh ooh woo no no no no no
yeah
baba fela tell them before o
oritsefemi tell them again
Chorus
We go flog politicians koboko
them too dey do us ojoro
them go dey flog politicians koboko
if the daga
we go flash them our logo
Verse 1
Politicians politicians
they know wetin dem dey find
before them enter the game
them settle like guy man
wetin guy man go wack
na im guy man dey find
as you see them so their logo
no dey their mind
politicians politicians
want to use us again o
Ol' boy no let them go use your
life play
(Repeat Chorus)
See those politicians
they too get sense like canary
all their magicalities na 'im we no soji
when dem wan commot for seat
them go go bring their paddy paddy
government
dey spoil the country oya
for Naija pastors wan' be president
for Naija 419 'wan be president
for Naija area boys wan be president
for Naija Lawyer wan be president
so many parties I see for my country
ANPP 'e party 'e dey
PDP 'e party 'e dey
aliance of jibiti 'e party 'e dey
(Repeat Chorus)
(Repeat Verse 1)
(Repeat Chorus)
Oya for Naija pastors wan' be president
for Naija 419 'wan be president
for Naija area boys wan be president
for Naija Lawyer wan be president
Eeeeeee yibiyibi yeletiyo ee
yibiyibi yeletiyo ee
yibi yeletiyo ee
our leaders yeletiyo ee
yibiyibi yeletiyo ee
Naija Delta yeletiyo ee
yibiyibi yeletiyo ee
(Repeat Hook)
yibiyibi yeletiyo ee
yibiyibi yeletiyo ee
Danfo yeletiyo ee
yibiyibi yeletiyo ee
Agbado, orange kabongo
igor mandino
sir shina, papa yoyo, eche tunampa
Eleyiele Hamburger, Oga Emezie
Wisdom King, Sunrise, Itupa, Pirio Atlanta
Ajah boys, Man United, Oteh Mkwere, Oritsefemi
The Junglist - Flog Politician Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )