Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Terry G Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Terry G
Song Title: Bad Belle Lyrics


Chorus
bad belle commot for road
eh, wuru commot for road
eh,
nothing you fit do terry g eh
cos God dey for my side eh
eh eh, owe owe owe, i have
seen many things, owe owe
owe,

Verse 1
i sey no time for nonsense at
all eh, you dey dull me,
commot for road oh, my
turn make i burst up the
stage oh, make you, free me
now, make i flunt it, flip it, and
do it the way i want it, want it
its my parol, na my parol
show swagger, e dey make
me dey maga, e get e dey do
me for body, oya make you
come make we jully, oya
make you come make we
jolly, why you dey beef me
why you dey eye me, why
you dey try to dey steal all my
thing eh, free me now eh
chai
(Repeat Chorus)


 

 

Verse 2
tanukpporoku (2x), timaya don
come to make everybody dey
dance eh(2x) i never see a
smoke without a fire
everybody look me and call
me timaya, so anytime i waka
no so the people dey wonder
come dey call me egberi
papa 1, this one na sabi my
brother, no be fluke, eh
everytime we dey come with
the hook, this kind of talent
ne jehova just bless us, so
my brother man me i no
need, one time amera, two
time amera, everybody know
sey terry g timaya dey here
everytime i waka na so the dey
wonder ponder, make dem
meet us chai
(Repeat Chorus)

Verse 3
i sey fire go must to burn dem
down, i sey fire go must to run
dem down, i sey fire go must
to crush dem down,
enemieser, free me now, free
me now, owe, right now,
enemies, enemies, enemies,
(Repeat Chorus)

Terry G - Bad Belle Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )