Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Sunny Neji Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Sunny Neji
Song Title: Face Me Lyrics


If you face me, I face you
Hold me I hold you
Rock me I rock you
Do me I do you

Verse 1
Face me I face you o (o yeah)
I no go run away (o yeah)
Rock me I rock you o (o yeah)
Na me and you today (o yeah)
If I dey run before o (o yeah)
I no run anymore (o yeah)
To mean say na rock a run away (o yeah)
Na make we for rock another day


 

 

Verse 2
Come knock for me door (o yeah)
I don open o (o yeah)
The thing wey you dey find o (o yeah)
You go see am o (o yeah)
I say if I dey run before (o yeah)
I no run anymore (o yeah)
To mean say na rocka run away
O yeah
Na make we rock another day

Chorus
So so so so
If you face me I face you
Hold me I hold you
Rock me I rock you
Do me I do you (x2)

Verse 3
Play me I play you o (o yeah)
Show me wetin you act (o yeah)
Today I no go gree (o yeah)
You don enter my neck (o yeah)
I say if I dey run before (o yeah)
I no run anymore (o yeah)
To mean say na rocka run away (o yeah)
Na make we for rock another day


 

 

Verse 4
Goat wey kill lion (o yeah)
Waher don pass gari (o yeah)
Come and challenge lion (o yeah)
This one na serious
I say if I day run before o yeah
I no run anymore o yeah
To mean say na rocka run away o yeah
Na make we for rock another day
So so so so (Chorus)

Sunny Neji - Face Me Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )