Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Mama G Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Mama G
Song Title: This Kind Of Woman Lyrics



This kind of woman I never see am
This kind of woman (Na Mama G

Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
'G' for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double
(I beg o!) - Oya comot for road now
(Repeat Hook)

I be Mama G
thirteen bottle and I still dey
make we dey chop life dey go
man must quench one day
I am twenty years old
next year I will be nineteen
if you think say I old pass you
my brother 'e no concern me
na you sabi
(Aaah! Mama G twenty?)
if you talk I go break your head


 

 

(Oya sorry sorry Mama G, sweet sixteen)
Aaaah!- Thank you my dear
(Repeat Hook)

Na me be Mama G
everybody know me from lagos
down to calabar
from india to London and America
'G' for General I no get time for trouble
give me time to enjoy my life o
if you want wahala I go give you double

Ad-lib (2x)
Mama G say make we chop life o
there is no duplicate bring
nkwobi and odeku
make we celebrate
(Repeat Hook)

Mama G - This Kind Of Woman Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )