Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Maleke Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Maleke
Song Title: Mini Mini Wana Wana Lyrics


Chorus
there is something in mini
mini wana wana, sweeter
than wana wana mini mini,
shake your low waist,
shake your low waist(2x)

Verse 1
baby i sey make you wait,
make you suffry show your
waist, make you no dey mini
mini dey wana wana
everywhere, true story eh
dem dey mini mini, very
deadly, dem dey wana wana
everybody scream, low
waist, i see ejiro with you
you sey na your cousin, yes
na my cousin, isee akpos
for your house, you sey na
your brother, you dey mini
mini everyday, you dey wana
wana everytime, jo ma ro ko,
ko ma ro ko, baby
(Repeat Chorus)

Verse 2
when i look through your
phone i dey see plenty
names, i sey make i dial one



 

of the numbers, i begin dey
see names like, tracy, philo
matilda, aisha, eh, when i
dial one the numbers
wetin i hear my baby, na
man dey answer tracy name
uh ah, abi tracy no be man, i
no fit believe you my darling,
na so so trick you dey trick
me, ehy, with your low waist
(Repeat Chorus)

Verse 3
amaka na your sister, cos i
know i make, biggy, biggy,
mistake, make you just dey
forgive me abeg o, cos i
sorry for the things wen i do
so, i love you i love you
make you no vex make you
no vex my baby, na play i
been dey i sey my babe, na
play i been dey i sey my
babe, throughly, when you
leave me, e dey pain me sey
you don go, when i look
closely, i come see sey, you
follow follow follow follow
(Repeat Chorus)

Verse 4
if you dey gbaskelebe
odikoko, if you wan kpangolo
mi, odikoko(4x)
(Repeat Chorus)

Maleke - Mini Mini Mana Mana Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )