Verse 1
chai, everybody sey
as God don wear me a
brand new coat
make una come follow me
celebrate
everybody make una dey
shout oyoyo, oyoyo eh ya
see,
me I don come with my kind
of flow, JMartins don come
elevate
people dey see me dey
shout oyoyo, oyoyo eh ah
se na God wen bless me lift
me dey make me dey shine
like this o, na him be the
reason the people dey see me they shout oyoyo eh ah
ya, chai, wether e good o
wether e bad o, see
God wen do am for me, e go
do am for you eh
(Repeat Chorus)
Verse 2
wen i see cool cool, papa
and mama dem cool, cool
okada drivers
cool cool, baba God e dey
your side ye eh, chai
wen i sey cool cool, ma
brothers and sisters, cool
cool,
everybody wen dey here, cool
cool, baba God
e dey your side eh,
chai, wait for your blessing
na turn by turn
everybody must to make
am eh,
this life wen we dey, no
matter how you do enemies
must talk e, as God don
bless me io, na so im go
bless you eh
that God wen do am for
me, e go do am for you eh
(Repeat Chorus)
Verse 3
Everybody sey JMartins
God e don bless me eh
see as my life e dey sweet
eh,
make una dey chop me like
biscuit eh, chai, na my song
ye, anywhere i go i dey
scatter, i no dey gree
dem sey i too harsh for
the matter
no be you be my God ye so
make you watch wetin you
dey talk ye, se na God wen
bless me lift me dey make
me dey shine like this io, na
him be the reason the
people dey see me they
shout oyoyo eh ah ya, chai
wether e good io, wether e
bad io, see, God wen do
am for me, e go do am for
you eh
(Repeat Chorus)
JMartins - Oyoyo Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )