Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  JMartins Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: JMartins
Song Title: Make We Dey Jukpa Lyrics


Chorus
Make we dey jukpa
eh eh (x5)
chai, my bro, ejikololo,
e jim kpolongo

Verse 1
I don tell una sey, sey
me
be JMartins ji kologo,
iyo we,
i dey kpologo, if you
want to
know make will
jogodo,
iyo we, iyo we,
everybody le
make we dey jukpa
eh, take
am serere, make we
on dey
rush, owambe, plenty
eh, chai
thank Godsey man no
e God
at all, iye owe, who
God bless
no man can curse, na
eluwa,


 

 

Bridge
If you get money, iji
kpologo,
if you get fine baby, iji
kpologo

if you get pammy, put
am for
kpologo, make sure
una dey
hear me so eh
(Repeat Chorus)

see i don talk am
before
if una want make i talk
am
again, iye owe, make
i talk am
jolly, we go dey sing
and
dance dey pop our
mowett,
i go call my sweety ie
so make you call your
baby
ie eh eh, today na
today eh,
nmaya dey for
everywhere,
see ejim kpologo, ejim
kpologo,
that's why i dey tell
una sey,
(Repeat Bridge and Chorus Till Fade)

JMartins - Make We Dey Jukpa Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )