Intro
Oho ho ho hey iye iye iye
chai chai make una go mu o
every body say
Chorus
Bia bikobianu ozobia
yeranaraga (x2)
Verse 1
The left way you they hire today
no be by your power O hohe
say you sleep and wake up
my brother no be by your mighty
hohe
January to December my
brother no be your power hohe
all the cash and money way you get
no be by you mighty Ho he
you they suffer call baba god he
to your risque ho he
life they hard for you call baba God
he go answer your prayer chai
you be politician call baba God
you go win election well
pastor Bishop call baba god
you will conqured like I do
that is why i said
Chorus
Bia bikobianu ozobia
yeranaraga (x2)
My brother na how him go
Take survive o
Verse 2
Inside molule we be 148
49 sitting 99 standing
See human being as dem we
Pack like sardine
Laughing and smilling design
Romantizm
Woman and man dey work
for money
Agbero dey for junction dey
collect shandi my God.
(Chorus x2)
Igoda o, inside the police
Station so prisorners
Were dem dey inside the
Station some of them are
Cut by wrong information
Take dem to court and
Give them execution o what
A gawn inner this nation
(Chorus x2)
(Repeat verse 1) (Chorus x2)
(Repeat verse 2) (Chorus x2)
Bad o jab o
My brother na him go take survive
JMartins - Jukpa Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )