Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Jaywon Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Jaywon
Song Title: Gbon Gbon Gbon Lyrics (ft Terry G)


Intro
i dey tell you, ehy, juwon lo
on this one again o, kennis
music

Chorus
bo se'n gbon gbon gbon
gbon gbon gbon gbon gbon
gbon gbon gbon gbon gbon
(4x) you go kill me orebe,
orebe, orebe, you go kill me orebe
omo aye, omo aye, omo aye,
omo aye (2x)

Verse 1
12 o'clock in the middle na
my phone ring ring ring ring
ring (who be dat) na my
paddy, dem sey make we go
go go clubbing, it's juwonlo,
emo kpe emi gon mi o go
rami ri, straight to the nite
shift, ebi kpe kini mo ri, i see
this fine shorty for one
corner sey she dey feel me
ehy, omo no time, je kama
lo, wa bami de ile eh, ile mi
ni, omo aye, ka lo se ere se
ere, se aye, se aye, se ere
se ere, ka lo se aye se aye

(Repeat Chorus)


 

 

Verse 2
at first i been dey think sey
the girl na okpo okpo okpo okpo o
later i come realise sey she
just dey, dey, dey show her
logo, omo take it slow, cos i
dey feel the echo echo, mo
ni ko ma ro ra sw ko ma lo
ma lo jasi koto, omo your
backa dey blow my mind, the
way you dey wine dey tear
me apart, i dey tell you! i
never see this kind of thing
befor o, wa cami lo ka lo ju
nko so nko, ka lo ju ko so
nko, ju nko so nko
(Repeat Chorus)

Verse 3
jo o! mr bouncer, awon temi
fo wo le, jo o! mr deejay,
oya purn the replay
(Terry G)
free me now, free me now
free me now, eh, tile tile, oya
sodi sodi, oya tile, oya sodi
sodi, tile, je kim fi owo ko
nko, tile tile je kim ti nko bo
nko, ehy, na me wey dey
ginger your system
(ginger), na me wey dey
swagger your system
(swa), oya make i wangolo
wangolo wangolo wangolo
eh, oyi wa ka lo ge ge ge
ge, ka lo ge ge ge ge, oya
tile je kim ba esere eh
(Repeat Chorus Till Fade)

Jaywon - Gbon Gbon Gbon Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )