Intro
ye, we got upon the
speaker for this one, omo
naija, ye, oh oh, it's your
boy jamix baby, terry G
free me now, 9ice, M.I., new
jamix baby
Chorus
i be omo naija, am black
and proud of my skin o, me
i go dey represent oh, as
omo naija, no matter where
dem carry me go, emi shi
ma kpa da wale oh, as omo
naija, cos am proud of my
country, green white green
i got to keep it moving, terry g
representing, flash up
una lighter, to ba je kpe ile
lo wa o,
Verse 1
eko ni mo wa o, eko lo bi mi
si o, mo dudu to rin ye'n lo
oyibo ko mi je o, mo kpa wo
lo ri mo, mo tu gbe owo wa
le o, ile ni mo ti ko esho lo
si ode, see, terry g, i be
home made o, fashola nko
e be home made o
obasanjo, e be omo naija
fela anikulakpo kuti e be
omo naija, free me,
anywhere that i go i go
flash am, green white
green, me i no go dull am
ayakoto alalulu jelo, let's live in
peace and sympathy
one love make e be in our
society, just don't matter
where you dey, make you
no forget sey na we get the
best babe
(Repeat Chorus)
Verse 2 (9ice)
l.a.p.o.m.e.j.i, i dey feel so
high, adigun from grass to
grace i touch the sky, maka
why, ile mo wa mio ti lo,
adigun mio le tan, mo ri aye
mo sa fun aye, mo ja, mo
ka, lati kekere mo tin
sakpa, ninu okpa, ninu ola,
am a bonafide street boy
from the beginning, am a hit
maker, baba lo fi fun mi
gone were days, one jeans
one snickers, we no dey
trip babae, but now things
don change, naija paved
the way,
(Repeat Chorus)(Jamix)
ladies and gentlemen, as
we proceed, m.i., jamix, ye
Verse 3 (M.I.)
eh yo, it's pitiful, when
people say naija is terible
and they mean it so little
well we some time over
critical, i rep for the federal
republic and general
public because i love it
speaking in any publishable
mystery like a hederal
speaking with heavy
celebrum until they know
we sellable, we got
resources mineral, we
cheeredful, we arrogant
africas gaint citizens, we
resident, we get money like
we 50cent, we beautiful, we
powerful, magnificient, in
everything, we resilient, no
matter who the president,
naija, we celebrated, naija,
we elevated, naija, all my
naija boys we chilling, am
black and am proud and i
love it when we chilling
omo naija
(Repeat Chorus)
Jamix - Omo Naija Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )