Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  H-Man Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: H-Man
Song Title: Uwadiwe Lyrics


Verse 1
You may call this one preaching
I know that I’m not preaching
This one should get you thinking
If you open up your heart and let everything sink in
Let me tell you something me just get to say
Never think say me the singer Hman don come here to Play
No, me no come to play
So make una listen to wetin I get to say
Them tell the people wetin them go do
Whereas out of everything wey they talk one no be true
Now who then be the fool
Cos na all alone a fool dey chop him food
Africa, do you hear what I say
We’re witnessing hell when we still dey on earth
Follow me sing eh

Chorus
Uwadi uwadi uwadi iwe
Uwadiwe, The world dey vex


 

 

Verse 2
I have a story
My mama told me
She said once upon a time
But for us the end no get a time
The people them
Dey struggle for their own lives
The bad ass men
Dey feed them with enough
Yet, poverty, they say
They wan help in fighting away
Environment dem causing fatality
Uniform men enjoy brutality
No single respect for tha humanity
Yet we’re preaching for unity
Tell me who go be next} *2
I know say I fit be next
So make una follow me and sing

Chorus
Uwadi uwadi uwadi iwe
Uwadiwe, The world dey vex

Naija the land of good, bad and ugly
A land so rich but hungry
As freedom call my people hear U S lottery
You reason of tomorrow
You only feel the sorrow
Cos to survive, You just have to borrow
I call them bastards, na them go run down
The God of wonder, fire them with thunder
Let them remember, your heart dey punder
Na you get power, today, forever

H-Man - Uwadiwe Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )