Chorus
Uwa ndoli ndoli
Uwaezughi oke
Ndoli ndoli
I ma n’ozughi oke le
Uwa ndoli ndoli
Uwaezughi oke
Ndoli ndoli
I ma n’ozughi oke lee
My brother you get money
Still you choose to drink garri
If you die
Another man go chop am
Why starving yourself
When you don’t know about tomorrow
Life is short
You better enjoy the small you borrow
Come,move yourself to the dancefloor
Forget your sorrows k’anyi gbawa egwu
Chorus
Uwa ndoli ndoli
Uwaezughi oke
Ndoli ndoli
I ma n’ozughi oke le
Uwa ndoli ndoli
Uwaezughi oke
Ndoli ndoli
I ma n’ozughi oke lee
Move am} *4
Like you no wan know wetin dey shele
Move am} *4
Like the man wey print the naira
Move am} *4
Like person wey finish shekpe
Move am} *4
Ask your enemies ma fa n’ayi ara
Move am} *4
Like the man wey print the naira
Move am} *4
Move am} *4
H-Man - Ndoli Ndoli Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )