Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  Eldee Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: Eldee
Song Title: One Day Lyrics


I have a dream, that one day,
the children of this great nation
will look forward to a much brighter future.
One day, we can fully utilize the resources
of this great nation, to its full potential
I have a dream.

One day, one day
e go better for naija
money go circulate
light go dey
One day, one day
we no go need to ja
comot naija
omo e don tey,
I for like make e be today


 

 

Its still the same guys
still the same lies
still the same breed
still the same greed
still the same promise
ten years in office
make no change
except for their pockets

They really don’t care
and we don’t neither
we’d rather just chill
and watch them deceive us
trust in God,
that’s what they teach us
to idolize leaders, ballers, preachers

and don’t ask questions or else they’ll kill
we watch them loot, they rob, they steal
all the resources under our nose
you can’t blame em’ it’s the position we chose

We stay subdued modern day slaves
living like shit in these modern say caves
we must say NO that’s the solution
new day, new way, due revolution

One day, one day
e go better for naija
money go circulate
light go dey
One day, one day
we no go need to ja
comot naija
omo e don tey,
I for like make e be today

It’s been about 50 years of this struggle
it’s been a long time we’ve been on this hustle
it’s almost as if say we no wan grow
people dey lead us just to make doe

Cos if light no dey generator must sell
and if you get gen you must buy fuel
and to buy fuel no be small matter
without borehole you no fit get clean water

So how poor man suppose to do business
how small child suppose dey fight sickness
if for hospital drugs no dey
and if you get wound you must first pay

Now our education don dey fall short
all skilled workers just want to comot
this kind system e no sustainable
It is not sustainable

One day, one day
e go better for naija
money go circulate
light go dey
One day, one day
we no go need to ja
comot naija
omo e don tey,
I for like make e be today

Me I go yarn I go still dey speak my mind
for all the basic amenities my people dey find
Our children dey die
our wives dey cry
and it’s all due to the corruption


 

 

We must say No No to all bad politicians
NO NO to bad government officials
NO NO to all man wey suppose dey work
wey dey thief money

Healthcare is so bad
mortality rate is too high
MORTALITY RATE IS TOO HIGH
good road e no dey
for road my people dey too kpai
FOR ROAD MY PEOPLE DEY TOO DIE

Clean water to drink
good house to sleep
electricity and security
my brother all these things
na basic amenity
NA BASIC AMENITY

One day, one day
e go better for naija
money go circulate
light go dey
One day, one day
we no go need to ja
comot naija
omo e don tey,
I for like make e be today

Eldee - One Day Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )