Hook
I've been around the world
i've seen a lot of girls
but the love wey you give me
i no fit find am nowhere
nowhere nowhere
this kind your love, kind your
love
sweet sweet love, sweet
sweet love
love wey you give me
i no fit find am nowhere
nowhere nowhere
could it be your eyes could it
be your smile
i know there's something
about you girl
could it be your touch or the
way you walk
i know there something
about you girl
you drive me wild and that's
why
i know theres something
about you girl
There's something about
you, something about you,
something about you girl
so tell me baby na wetin
make me
no fit ever do without your
loving baby
totake me away from you
dem go try
but dey no go ever know the
reason why
you make me dey kolo you
make me shy
i'm confused and i dont
know why
you make me feel like sey i
dey fly
if i no fit get your love i go
kpai
because
There's something about
you, something about you,
something about you girl
(4x)
(Repeat Hook)
Verse 2
I've made up my mind
baby girl there's no need to
waste time
i'm sure sey na you i
dey find
give me your heart and i'll
give you mine
make we go church, make
we go sign
i'm not complete until you
are mine
i'm ready to leave all my
past behind
and i'm never gonna press
rewind
till the end of time
oya oyoy
daddy mummy oyoyo
oyr chilldren go say oyoyo
we go get money full the
gorodome
we go start to dey live like
olowo
we go buy big house for
sokoto
our childreno go be olodo
no cheating and no ojoro
cuz theres something about
you eee
There;s something about
you, something about you,
something about you girl
(4x)
(Repeat Hook)
Rap
This kind love e dey sweet
my body
with this kind love you go
never hear sorry
to find this kind love e no
easy
let me change your last
name to esiri
you know that i love you for
sure
no need to have doubts my
intentions are pure
rest assure you heart is
secure
now take a little glimpse at
the future
oya oyoyo
daddy mummy oyoyo
oyr chilldren go say oyoyo
we go get money full the
gorodome
we go start to dey live like
olowo
we go buy big house for
sokoto
our childreno go be olodo
no cheating and no ojoro
cuz theres something about
you eee
There;s something about
you, something about you,
something about you girl
(4x)
(Repeat Hook) (3x)
Dr Sid - Something About You Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )