Chorus 1
I am an Danfo driver suo
Shabi u be Danfo Driver suo
Shabi u be Danfo driver suo x2
Anytime you hang body
Shadow Apongbon siemes
Maroko sandfield, ojuelegba
Mushin olosha
Li li bi wo ooh
Lala Gbado O
The Getto where we dey
I was born in the getto
My brother, getto where we dey
I school in the getto
I tell u, the getto where we dey all
We grow up in the getto
I dont want to be idol
But to be Danfo Driver
I want to go tyo UNIBEN 4 enough education
I want to go to UNIPORT 4 enough education
I want to go to UNILAG 4 enough education
O no no Mama Mp p
But I am a Danfo Driver
Chorus 2
I am an Danfo driver suo
Shabi u be Danfo driver suo x2
Anytime we hang body
Shadow APONGBON SIEMES
MAROKO SANDFIELD
O JUELEGBA
MUSHIN OLOSHA o ooh
Li li bi wo o
La la Gbado o
But down to school
The Driver dem dey vex
You go to MUSHIN OLOSHA
Conductor eye dey shu
I take u down to OJOTA
Conductor dem dey vex
The Driver dem dey vex
You conduct to AJEGUNLE
Conductor dem no wo le
O no no Mama mo
But now am a Danfo Driver suo
shebi u bi Danfo Driver
Chorus 3
I am an Danfo driver suo
Shebi you be Danfo Driver
suo x5
Ma wo oju uche
Oju uche o sha wo
U wey go look uche face
Verse 2
Omo wetin dey happen
Omo nothing dey happen
Omo nothing
Papam matchcabon
yokoko yeah yokoko
janum & opa pam o
I ghetto wazo
Will never let you go
Coz we no dey jisoro
We no dey jisoro
Never let you go
We no dey jisoro
O mama o
Oyokoko, janum o pampam mo
I ghetto wazo
Will never let you go
Cos we no dey jisoro
Belium wo o o
I dey no this one window
Yeah my lord
Must o piam this ur window
feeling we o
I no dey no this one window
Yeah yeah my lord x2
We we wo
La la o oh ho lololo
I am standing by ur window
My window
I no dey jisoro
Chorus
I am an Danfo driver suo
Shabi u be Danfo driver suo
I am an Danfo driver suo
Na own thing na to see u
Enter the ento
I senemene do sa o
Alaba Suru, orege mai 2 o
Duro wole u better watch ur side oo
Yeah mama o
Ghetto where we they
I was born in the ghetto
My brother in the ghetto
Where we dey
I school in the ghetto
I tell u the ghetto where
We dey, we all dey, we grow
Up in the ghetto omo no mama
Mo but now I am a ghetto
Driver
I am a danfo driver suo
Repeat chorus
Yeah mama o
Down 2 Alaba
I say na danfo driver ah
U go 2 mushin olosha
My brother make it enter ooh
Ojuelegba, ma sister make u enter
Chorus
Alaba suru o
Orege mai 2
Mama madanaa
Abeg make u enter
Make e yo
Make u cany load
Danfo Driver - Suo Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )