Chorus
she dey make me kolo, i
dey beg her more, she
dey kill me slow slow, why i
love yoy, i no know o, she
dey make me fa igb*, i dey
beg her for her more, she dey
killy me slow slow, why i
love you i no know, slow
slow (8x)
Verse 1
wa da mi si, girl i really like
wetin i dey see, e be like
sey i shack some hennesy
and i know that you can
see sey you dey make me
loose my mind, girl i think of
you so much, and i wanna
make you be my boo, girl i
know i go make you
satisfied
Refrain
girl na you be the one, wen
i need for my side, when i
see for my heart, oh girl sey
na me be the one wen you
go dey call maga, ask me for
cash and i go give you
(Repeat Chorus)
Verse 2
i really don't know so much
about you, but i no send
anybody but you, i can't deny
when you around, you know
i need nobody but you,
nwanyi oma, you really know
i love you so much, i wanna
stand by you like girl do you
do, girl na you be the one
wen
(Repeat Refrain And Chorus)
Verse 3
baby wa o, wa dami laya, wa
dami lowun, wa gbe mi si
aya (3x)
(Repeat Chorus Till Fade)
Chuddy K - Slow Slow Lyrics
Africa Music Lyrics
( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )