Welcome! You can now press the play button on the Boom Box. The Lyrics is here.
A. B. C. D. E. F. G. H. I. J. K. L. M. N. O. P. Q. R. S. T. U. V. W. X. Y. Z. 0-9.





  African China Lyrics
  Albums  Biography  Interviews  Pictures

Name: African China
Song Title: Government Bad Lyrics

Government bad o.
Dey no wan give ghetto
Man job o
My God o cos if a ghetto
Man no get work
My brother na how him go
Go take survive o
Our government bad o
Dey no wan give ghetto
Man job o
My God o cos if a ghetto
My brother na how him go
Take survive o


 

Verse 1
Eeh the government them
Wicked o
At least am in the one we
Poor man pikin
Make we all dying dey
The reason they get richer
While the poor man die
Each and everyday we
Remain the same

Chorus:
Our government bad o
Dey no wan give ghetto
Man job o
My God o cos if a ghetto

My brother na how him go
Take survive o

Verse 2
Inside molule we be 148
49 sitting 99 standing
See human being as dem we
Pack like sardine
Laughing and smilling design
Romantizm
Woman and man dey work
for money
Agbero dey for junction dey
collect shandi my God.
(Chorus x2)

Igoda o, inside the police
Station so prisorners
Were dem dey inside the
Station some of them are
Cut by wrong information
Take dem to court and
Give them execution o what
A gawn inner this nation
(Chorus x2)
(Repeat verse 1) (Chorus x2)
(Repeat verse 2) (Chorus x2)
Bad o jab o
My brother na him go take survive

African China - Government Bad Lyrics

Africa Music Lyrics

( If you find errors and need to make corrections, pls submit Here )